Past 2017 top best forum
Today's Date
Nigeria free 2018 Gallery
9ja NOTICE: You are currently viewing this website as a Guest and are restricted from viewing some vital information. For more permissions on Earlyface.com.ng? Like posting Comments, Topics and Uploading contents without Verification And Moderator's approval. Fast loading and quick accessibility. Registration is required. Please Login or Register now to gain full access. It is fast and free!!

CLICK HERE NOW TO BECOME EARLYFACE MEMBER...


Author Topic: Unnamed 720x720.jpg LYRICS Lyrics: 2Baba, Simi, Pasuma, Falz X Mr P X Slimcase & Others – “No Shishi  (Read 363 times)

0 Members and 2 Guests are viewing this topic.

Offline smith95

  • VIP MEMBER
  • Earlyface VIP
  • *
  • Posts: 4097
  • Vote for me: +57/-9
  • Location: NORTH BORDER
[Slimcase]
My people look here, face me like facebook
Una go see Lizard, Una go say na chameleon

[Falz]
Time don come for us to wake up

[2baba]
My people this na time for action
No more, No More talk talk
We no want yeye leaders, we don tire
The situation e don dey Shuku Shuku

[Simi]
Dem say, the way you lay your bed na so you go lie on top
When you sell your vote na poverty you dey invite oo
Make you shine your eyes

[Chorus]
Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
If you talk and I talk and we all dey talk
No Shishi 4 bribe
We say, No Shisi 4 bribe
We Say, No Shishi 4 bribe o
We say, No shishi 4 bribe o

[Timi Dakolo]
If you sell, your vote
You sell your opportunity, You sell your tomorrow

[Waje]
You say good roads, good health and education

[Mr P (P’square)]
Yo P, Sing
Them say, the way you lay your bed na so you go lie on top

[Pasuma]
Dem go try to bribe you with Shisi
Make you no sell your future for Shishi
Dem go surely take out the profit na you go suffer
Naija, Amen
Monkey go dey work, Amen
Baboon go dey chop, Amen
Shey na so we go dey

[Chorus]
Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you I do my part and you do your part oo
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
No Shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better

[Illblizz]
Corruption Kill us, Bribery finish us
Last Last chukwu still got us
Who wan change Nigeria, but us
Let’s make it work again, Everybody rise again
Tire for the talk talk, No body wan do the work
Nobody wan die here, i speak with no fear
Change am for them you can’t buy my soul
No shishi for your vote, this na the new oath
How much is your vote really really worth
How much they dem wan give you for the game
If we choose wrong then wetin we gain
My brother wetin we gain

[Falz]
My brother no go sell your future
To some people wey be criminals, wey no get conscience
No be say we go just dey the form vex
And still allow nonsense for another four years
Cos my people still dey jobless
Everyday my people still dey die in hundreds
So make we shine our eyes
Cos no be only two bad choices wey dey the contest
Give me one more verse please

I’m talking to you precisely
You dey school, office or dey do NYSC
With your PVC you can vote wisely
Even when the offer dey bringing is so spicy

[Chorus]
No Shishi 4 bride
If You talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better
No Shishi 4 bribe
If I do my part and you do your part
No Shishi 4 bribe
You talk and you talk and we all dey talk the same
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o

[Slimcase]
Don’t Sell Your Vote! Don’t Sell Your Vote!
Mixing Zeeno foster
   
To be getting all EarlyFace confirmed Updates (latest news in town, free browsing cheats, hottest FREEBIES, post-UTME tips, school matter and Exam stuff) for free through your Facebook and Twitter profile;
 
  • CLICK HERE to Like EARLYFACE on Facebook
  •  
  • CLICK HERE to Follow EARLYFACE on Twitter

  •    
    How To Create A Topic On Earlyface
     
    How To Create A Topic or Post On Earlyface as a Novice.

     

    Related Topics

      Subject / Started by Replies Last post
    0 Replies
    169 Views
    Last post July 27, 2016, 10:17:39 pm
    by SchoolBoy
    0 Replies
    71 Views
    Last post December 30, 2016, 08:57:03 am
    by JEFFREY96
    0 Replies
    149 Views
    Last post May 24, 2017, 09:07:45 am
    by boystrings
    0 Replies
    170 Views
    Last post December 16, 2017, 11:48:51 pm
    by JEFFREY96
    0 Replies
    241 Views
    Last post February 05, 2018, 12:22:05 am
    by JEFFREY96
    0 Replies
    261 Views
    Last post August 10, 2018, 10:23:19 am
    by smith95
    0 Replies
    293 Views
    Last post August 11, 2018, 08:54:24 pm
    by aghadeborah

    Updated Topics

    NetContacts Membership Invitation by wedco893
    March 26, 2024, 06:42:58 pm

    NetContacts Membership Invitation by wedco893
    March 26, 2024, 06:26:58 pm

    CORRECT: 2024/2025 JAMB RUNS SUBSCRIPTION( REFORMED PACKAGES) by MANDINHO
    March 24, 2024, 09:11:15 pm

    UK FOOTBALL POOLS COUPON | 30TH MARCH 2024 | WEEK 39: X-02-X by wedco893
    March 24, 2024, 07:40:25 pm

    UK FOOTBALL POOLS COUPON | 23RD MARCH 2024 | WEEK 38: X-05-X by wedco893
    March 18, 2024, 06:52:10 pm

    Solve you've been logout for using unofficial Whatsapp app Gb Whatsapp problem by Wiz.gee
    March 16, 2024, 02:18:51 am

    Girls: Female's Education Ends In Kitchen by Babatunde aliyat
    March 12, 2024, 06:12:54 am


    FBLike US on Facebook.. TWFollow US on Twitter..

    Portal
    Forum
    RSS Feeds
    FAQ
    Members Intro
    Announcements
    Privacy Policy
    Terms Of Use
    Partners
    About Us

    Problem Solutions
    Global News
    Sports
    Celebs
    Politics
    Gists In Town
    General
    Song Lyrics
    Dating
    Religion

    Examination
    Post-UTME/Admission
    School News
    Online Reading
    Scholarship
    Education
    Entertainment
    Download Links
    Stories
    Fashion

    MTN NG
    9Mobile NG
    Airtel NG
    Glo NG
    World Networks
    Pc Tweaks
    Mobile Phone
    Computer Tips
    WebMaster
    Programming

    Browsing Cheats
    Net Tricks
    Health n Welfare
    Latest Jobs
    EarlyFace Group Of Nigeria © 2022