Past 2017 top best forum
Today's Date
Nigeria free 2018 Gallery
9ja NOTICE: You are currently viewing this website as a Guest and are restricted from viewing some vital information. For more permissions on Earlyface.com.ng? Like posting Comments, Topics and Uploading contents without Verification And Moderator's approval. Fast loading and quick accessibility. Registration is required. Please Login or Register now to gain full access. It is fast and free!!

CLICK HERE NOW TO BECOME EARLYFACE MEMBER...


Author Topic: Lyrics: MONEY – Timaya Ft. Flavour  (Read 166 times)

0 Members and 1 Guest are viewing this topic.

Offline 1st

  • VIP MEMBER
  • Golden Member
  • *
  • Posts: 631
  • Vote for me: +40/-9
Lyrics: MONEY – Timaya Ft. Flavour
« on: May 17, 2016, 08:44:59 pm »
[Intro]
Huh
Yung D
Lego
huh huh huh huh
Lego I hear you [Verse 1 – Timaya]
Every night and day the boy dey fly to dubai
(dubai)
All the way from naija to just go pleasure for dubai
(dubai)
I travel to america just to go charge my phone (my phone)
bad belle people make una leave me alone (alone)
Hey! [Chorus – Timaya]
I say when money nor dey
People dey carry me play
When money nor dey
Everybody run away
I say when money nor dey no no no People dey use me dey play
When money nor dey
Nobody look at my face
Orugo! [Climb – Timaya]
Dem feeling Dem feeling Dem feeling Dem feeling
Dem feeling the boy
The ladies The ladies The ladies The ladies dem
wanting the boy
When the going is too damn good Many many people will be your friend [Chorus – Timaya]
When money nor dey
People dey carry me play
When money nor dey
Everybody run away
when money nor dey no no no People dey use me dey play
I say When money nor dey
Nobody look at my face
Hey
dem say me I dey craze [Verse 2 – Flavour]
Original rudeboy mr flavour burn the dance floor
Onye olima hey hey hey
Oh yeah aahn
if you get money make you spend am brother hey
hey Oya make you dey turn nunu work uh my sister
hey hey
Na once in a while we suppose to dey jolly hey hey
Oya yankulu yankulu dancey my sheri oh oh
Onye olima
When money nor dey Everybody abobosom
I say when money nor dey
My guy odi oyi wun
Abrukutu mami
To eat oh na bad thing I tell you
Tonight na flavour timaya oh Egberipapa one of bayelsa (lego)
When money nor dey
umu wain abosom
I say when money nor dey
I love you I love you gbunam nunu
Akrikata dance hey baby If you want to touch wete ego nu
Tonight na flavour timaya oh
Egberipapa one of bayelsa [Climb – Timaya]
Dem feeling Dem feeling Dem feeling Dem feeling
Dem feeling the boy
The ladies The ladies The ladies The ladies dem wan
touch the boy [Verse 3 – Timaya]
When I sing say when money nor dey
Everybody run away
Nobody wan stay
Just because money nor dey
Now money don dey oh no no And friend dem be come my way
People dem wan stay hey
Nor be me you go use play
I say When money nor dey
Everybody run away
When money nor dey Everybody run away
I say When money nor dey oh no no no
When money nor dey
People dema run away [Outro]
Ahan
Now tell us
Spiritual
Now the boy soft mehn
… When money nor dey
Dem dey carry me play
When money nor dey
Everybody run away
When money nor dey oh no no no
oh no no no oh no no no Suka sound
To be getting all EarlyFace confirmed Updates (latest news in town, free browsing cheats, hottest FREEBIES, post-UTME tips, school matter and Exam stuff) for free through your Facebook and Twitter profile;
 
  • CLICK HERE to Like EARLYFACE on Facebook
  •  
  • CLICK HERE to Follow EARLYFACE on Twitter

  •  

    Related Topics

      Subject / Started by Replies Last post
    0 Replies
    2175 Views
    Last post November 30, 2012, 07:33:47 am
    by MEGAX
    1 Replies
    1482 Views
    Last post December 21, 2013, 11:21:18 am
    by Lord AraB
    0 Replies
    369 Views
    Last post April 24, 2016, 08:11:13 am
    by SchoolBoy
    0 Replies
    91 Views
    Last post May 15, 2016, 09:18:06 am
    by SchoolBoy
    0 Replies
    124 Views
    Last post July 24, 2016, 10:23:32 pm
    by Mr.BRAIN
    0 Replies
    94 Views
    Last post December 11, 2016, 08:20:05 pm
    by JEFFREY96
    0 Replies
    147 Views
    Last post February 20, 2017, 08:44:13 am
    by JEFFREY96

    Updated Topics

    How to Get Awoof Data for all Network: How to Buy Cheap DATA in Nigeria by Wiz.gee
    Today at 01:35:25 am

    CORRECT: 2024/2025 JAMB RUNS SUBSCRIPTION( REFORMED PACKAGES) by MANDINHO
    Yesterday at 12:35:17 pm

    How to Create UNlimited GMAIL Account Without PHONE Number Verification by Wiz.gee
    April 18, 2024, 12:13:23 am

    UK FOOTBALL POOLS COUPON | 20TH APRIL 2024 | WEEK 42: X-02-X X-07-X X-15-X X-21- by wedco893
    April 14, 2024, 07:27:05 pm

    UK FOOTBALL POOLS COUPON | 13TH APRIL 2024 | WEEK 41: X-35-X by wedco893
    April 13, 2024, 05:10:53 pm

    CORRECT: 2024/2025 WAEC SSCE EXPO/RUNZ SUBSCRIPTION(MIDNIGHT DELIVERY) by MANDINHO
    April 12, 2024, 12:04:04 pm

    How to Create USA🇺🇲 TikTok Account that Can Earn You Money - Make Money on TikTok by Wiz.gee
    April 09, 2024, 04:52:42 pm


    FBLike US on Facebook.. TWFollow US on Twitter..

    Portal
    Forum
    RSS Feeds
    FAQ
    Members Intro
    Announcements
    Privacy Policy
    Terms Of Use
    Partners
    About Us

    Problem Solutions
    Global News
    Sports
    Celebs
    Politics
    Gists In Town
    General
    Song Lyrics
    Dating
    Religion

    Examination
    Post-UTME/Admission
    School News
    Online Reading
    Scholarship
    Education
    Entertainment
    Download Links
    Stories
    Fashion

    MTN NG
    9Mobile NG
    Airtel NG
    Glo NG
    World Networks
    Pc Tweaks
    Mobile Phone
    Computer Tips
    WebMaster
    Programming

    Browsing Cheats
    Net Tricks
    Health n Welfare
    Latest Jobs
    EarlyFace Group Of Nigeria © 2022