1. U dey do opening prayer 4 Night club, Na God go
slap ur mouth
2. U come back from Dubai dey form British accent.
Na rat go chop ur mouth
3. U be house boy u come dey play Rick Ross – I am
the Boss. 4 where na…..
4. U dey add water to egg say e go plenty when u fry
am Why u no add yeast join am…
5. U no go university, and u dey find ur name for
NYSC posting.
6. U come dey try read this one…sjhshgshflkljdjfl a
sorry 4 u.
7. Dem wan inject u with HIV infected blood u come
wear condom mtcheeeew u dey mad
8. House dey born, you wan use gas do fire
extinguisher Hahahahaha..u don die.
9. As a girl u wear one undies for 2 weeks. Wetin do
u. #50 own dey nau.
10. Terry G’s music dey inspire u unto which level na
11. U carry candle dey look for where fuel dey smell
from continue u go soon see am
12. U call MTN to tell dem sey ur free browsin cheat
has stopped workin Lolzzzzzz.
13. When pastor talk say “Do somethin crazy for the
Lord” u come carry church offering run na who
wan hold u.
16. Where ladies don’t accept Flowers for valentine
or birthday.
17. Where lizard go look Ur Eyeball node head say
“notin dey happen guy”
18. Where a blind beggar will reject a fake naira
note.
19. Where Groundnuts are sold in BOTTLES and
WATER is sold in SATCHETS
20. Where parents claim they were always first
position in school
21. Where You Can Be A Driver for Years without A
‘DRIVER’s LICENCE’
22. Where government officials don’t know the
national anthem
23. Where Gala and Lacasera are d best options wen
stuck in traffic
24. Where you are jailed for stealing Magi and given
a chieftaincy
25. Title for stealing millions.
26. Where u are robbed of your phone and the
robbers come back for
27. Ur Pin code n charger
28. Where ur type of GENERATOR shows how RICH
you are
29. Where rich men must have pot belly
30. WHERE IF U DO ANYHOW U GO SEE ANYHOW.
31. Where people dey collect change for beggar
hand.