There was this day i was
driving my Oga's bus from
Ozoro to Lagos. I had a
sticker at the back of the
bus which said; HE WILL
GIVE HIS ANGELS CHARGE
OVER ME. By the time i got
to Warri, i was driving at a
high speed of 135km/hr.
My passengers cautioned
me and i simply responded;
Una no dey see the sign
wey dey back of my bus,
angels dey on guard. I got
to Benin on a very high
speed of 185km/hr.
By this time my passengers
got wary and decided to
come down. They got
down and i continued the
journey to Lagos alone. I
said to myself; Faithless
people, them no believe
angels dey on guard, upon
say them see the sticker
there. On getting to Ore, i
was comfortably cruising at
a very very high speed of
215km/hr when i heard
people shouting inside the
bus; Abeg Akpos, drop us
o, we no dey go again.
Shocked, i looked around
and said; Shebi i don drop
all my passengers for
Benin. Which people come
dey talk?. The people
shouted; Akpos drop us o,
na we be the angels wey
dey on guard, this one don
become suicide mission,
we no dey go again o!.
(I drove into Lagos slowly
at a reasonable speed of
35km/hr).
55 minutes ago