Yesterday 4 aboki men go rob 1
bank 4 our street. As dem enter, d
aboki wey carry gun com shout;
Ebri body lie down, if i luk me
walahi me i go shoot. Na im1 man
open hin eye look am. D aboki
shout 4 ram say; Oga, i no dey
hear kwo? Walahitalahi if i luk me
again, Na hell i go c myself. . So
small time, the man com look am
again. Walahitalahi Oga if No b say
dis my gun na toy, I 4 don blow ur
head.